Popular crossdresser, Okuneye Idris Olanrewaju, better known as Bobrisky has become a subject for premium drags on social media after her mansion was said to be up for sale.
Controversial blogger, Gistlovers who accused the socialite of living a fake life and flaunting unreal riches shared a link that advertised the mansion for purchase. The post is said to have been made by the property agent.
Spilling the beans, Gistlovers wrote:
โLink don drop for telegram ooo๐๐๐house is still on sale, idris enough of misleading people, werey go carry fake receipt, all these instagram hungry boys don help am edit am now now, oniku pe seh๐๐๐๐Idris in the poto poto ooo, stop borrowing peopleโs property to snap, naso you tell people say you wan do house warming, till tomorrow nothing ๐๐๐Dj idris mule, Asigbe Omo ward B, STOP THE LIES, fake receipt don begin fly up and down ๐๐your papa Dey Olorun Dey ride taxi, pikin Dey ontop ig Dey snap with 450m house, werey like better Thing, Onikuure๐๐๐ i come in peaceโ
โGLB Nation make una Dey calm down ooo๐๐๐๐why una Dey make enquiry now, una wan buy Idris house?? If na play make una stop am ooo๐๐๐๐๐Sheleya mummy of Lagos paid for it since last year ooo , Ogun kee all l!ars, chai and Bob run for us ooo, Na why he no post the house for Instagram, Na for Snapchat him post am, I still follow am reach Snapchat. I no good ooo๐๐๐ but we say Na to fake life and oppression ๐๐i come in peaceโ
See posts below:
ย
ย