Nollywood actress, Ini Dima-Okojie has been called out for allegedly sleeping with married men and snatching her prospective husband, Abasi Ene-obong from his wife.
Advertisement
Popular IG blogger, Gistlovers put forth the allegation via a post on Instagram while stating that the actress sleeps with many married men and went on to ruin the marriage of Abasi Ene-obong whose union bore two children.
It was further revealed that Abasi’s estranged wife made him who he is today and sold her house to invest everything in him before he got snatched by Ini Dima. The lady was therefore left with no other option than to go back to the UK where she is currently renting apartments.
The post reads:
“Hello tueh tueh, I never talk oloribu Omo olobo peli don begin run kiti kiti Dear Ini dinma allow me give you small fame as you choose to be a home wr#ck£r those married men you were knacking before you finally settle with another married man no pain me.
Wetin pain me be say you were knacking this man while he was married, until he divorce him wife, maybe I should tell you a little story wey you no know, this oloribu boy wey you Dey cell husband, the ex wife single handedlu built him, this woman was a landlord in the US, she sold her house and invested in this guy wey you snatch so.
Now the woman has relocated to Uk and is now renting house up and down while you paint a good picture of him and you want make una marriage be together forever, Ogun loma pa eh, you can go ahead and report this one too oo my love I have nothing to loose, Na those people wey Dey believe in una I Dey blame.
All of una bird of the same feathers, Na so Efe almost ru!n Akin Alabi marriage Dey do second wife up and down and una go come instagram Dey teach morals , Ogun kee una, sweetheart go ahead and report this too, olosho feeling funky, onikuuure seh, full details coming up now, you better report this one too make them collect the page, if them no collect the page i go almost c0ll£ct your olosho life Ontop this gram.
All of una wey Dey scatter homes will have me to contend with, GLB NATION Na who report our post wey make them bring down the post be this, after Instagram don bring down her own post onto say report don full out account befor them just vex deactivate the page, you know what to do GLB NATION, I no go all pass that one , olosho reaping from where they didn’t sowI Dey come ooo”